SHINE LYRICS (by Laycon)
Shine Lyrics:
Follow my heart as I follow my dreams
E be like say my body na machine
Work hard, play hard
I pray hard
Follow my heart and I follow that scheme
E be like say dem no like my thing
Work hard, play hard, enemies run mad
You can not, you can not, you can not
You can not stop my shine
You can not flow like wine
You can not dim my light
You can not, you can not, you can not
You can not stop my shine
You can not flow like wine
You can not dim my light
Enemies wey hate
Dem go die, die
Bad belle men dem go kpai, kpai
Anything you wish me back to sender o
Me I cannot waste anytime, time
Ewe ema ya weyrey, e die, die
Bad belle men dem go kpai, kpai
Anything you wish me back to sender o
Me I no dey waste anytime
Me I go just pray to my Father
Father, father, father, father, father, father
Thou shall not touch my anointed
Thou shall not touch my anointed
Me I go just pray to my Father
Father, father, father, father, father, father
Thou shall not touch my anointed
Thou shall not touch my anointed
Follow my heart as I follow my dreams
E be like say dem no like my thing, thing, thing
When I dey for road dem do pim, pim, pim
I dey for aeroplane to yankee kee kee
Shey na me and Gomey and my brother
We dey for heaven till infinity, their father
Chuku chuku want to chook me with a dagger
Me I no go bother, waka
Me I say
You can not, you can not, you can not (oh no, oh no)
You can not stop my shine
You can not flow like wine
You can not dim my light
You can not, you can not, you can not
You can not stop my shine
You can not flow like wine
You can not dim my light
Enemies wey hate
Dem go die, die
Bad belle men dem go kpai, kpai
Anything you wish me back to sender o
Me I cannot waste anytime, time
Ewe ema ya weyrey, e die, die
Bad belle men dem go kpai, kpai
Anything you wish me back to sender o
Me I no dey waste anytime
Me I go just pray to my Father
Father, father, father, father, father, father
Thou shall not touch my anointed
Thou shall not touch my anointed
Me I go just pray to my Father
Father, father, father, father, father, father
Thou shall not touch my anointed
Thou shall not touch my anointed