[Lyrics] HotKid – On Colos

Admin Avatar

Posted by Carl Top Jamz

HotKid - On Colos

[Lyrics] HotKid – On Colos

HotKid – On Colos Lyrics

DOWNLOAD AUDIO MP3

LYRICS:

Hmm hmm hmm
It’s Boom Beatz baby
Me I no want stress I swear I want to jaiye oo
Every blessed day na parte after parte oo
Make nobody come Dey give me bad energy ooo
I need someone to boost my Andrenaline ooo
Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Ahhh
Olo n farawe he’s smoking with Jago

On colos, on colos, on colos
Now e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohhh e don dey
On colos, ozn colos
Ah

On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohh my lordy
On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos, on colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah, on colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos

Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree ooo
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiii mamama

I tell am make e leave am e no gree ooo
Ehn Sodiq again
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago
Sodiq don go carry wetin e no know
I warn am tell am make e leave am e no gree ooo
E tell me say e gas to follow who know road
Olo n farawe he’s smoking with Jago

On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos, on colos
On colos
Now e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohhh e don dey
On colos, on colos
Ah
On colos
Dem say Sodiq e don dey
On colos, on colos
On colos
Ohh my lordy
On colos
Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
Eiiiiiiiiiiiiii mama
Ayooooo yooo yoo mamama
I don dey don dey don dey tell am e no gree oo


DOWNLOAD MP3


Drop Your Comments (0)

Reekado Banks – Glamorous ft. Mayorkun
1
Burna Boy – TaTaTa ft. Travis Scott
2
Tekno – Alhaji
3
Naira Marley – Modafoka
4
Mr. P – ODO ft. Stonebwoy
5
Rudeboy – Billio$
6
Chief Priest – Federal Government ft. KCee
7
Falz – Round Of Applause
8
Mr Eazi – Love Me Now
9
Bhadboi OML – Alade Ade
10